APKPure پر محفوظ اور تیز APK ڈاؤن لوڈ کریں
APKPure آپ کے لئے وائرس سے پاک Wazobia FM APK ڈاؤن لوڈ میسر کرنے کے لئے سائنیچر تصدیق استعمال کرتا ہے۔
Dec 2, 2015
We don comot this OGBONGE aplikachon with all d every every.
For this update:
- **** U fit enter Christmas Wish Contest (under the Wazobia Games section)****
- **** We don correct the news for this update****
- Radio Show Timetable for all una kajad shows
- Ogbonge videos from Wazobia FM studios
- Instagram and Twitter dey on top the app
- Awoof prizes for Wazobia FM Games
- Call studio direct from the app
- News tori for we country Naija
And many more... We tanda GIDIGBA!
Android پر XAPK/APK فائلیںانسٹالکرنےکےلیےایککلککریں!