Our website uses necessary cookies to enable basic functions and optional cookies to help us to enhance your user experience. Learn more about our cookie policy by clicking "Learn More".
Accept All Only Necessary Cookies

关于Wazobia TV

Ogbonge新节目ONTOP Wazobia电视应用程序为大家DEM

Make una dey watch new parts of shows for Wazobia TV app – Gudu Morning Naija, As E Dey Hot, Padi Padi, Na Your Health, Baba Tope, The Night Show, Late Night Show, etc. We go sama una with all these shows every day.

We dey bring una tori from Nigeria, Obodo Oyinbo, even business tori. So e go dey easy to get any informate wey you want.

The app dey allow una check time for shows and follow us for Facebook, Instagram, Twitter and YouTube.

Download Wazobia TV app today ontop your phone or tablet for free.

NOTE: Availability of shows fit change at any time. Videos dey work best ontop 3G, 4G, LTE, and Wi-Fi networks. Dem fit collect money for the internet data when you watch videos on top the app.

翻译中...

更多应用信息

最新版本

请求 Wazobia TV 更新 1.0.2

上传者

Motasem Al Nabulsi

系统要求

Android 2.3.4+

更多

最新版本1.0.2更新日志

Last updated on 2015年10月17日

- Bug fix for back button
- Live streaming
- New shows added (30Mins, Street Yarn & Eye Dey Red)
- Show schedule updated
- Optimized for faster loading
- App icons updated

更多

Wazobia TV 屏幕截图

评论载入中...
订阅APKPure
第一时间获取热门安卓游戏应用的首发体验,最新资讯和玩法教程。
不,谢谢
订阅
订阅成功!
您已订阅APKPure。
订阅APKPure
第一时间获取热门安卓游戏应用的首发体验,最新资讯和玩法教程。
不,谢谢
订阅
成功!
您已订阅我们的邮件通知。