Use APKPure App
Get NAIJA FM NIGERIA old version APK for Android
Plays NAIJA FM NIGERIA - Lagos, Nigeria
NAIJA FM na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. The talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday life. The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey need avenue for their new music. We go play all new and old music from our local Nigerian scene, with addition of our popular African songs.
This application is the official, exclusive application for Naija 102.7 FM under an agreement between Naija 102.7 FM and Nobex Technologies.
Last updated on May 8, 2024
Minor bug fixes and improvements. Install or update to the newest version to check it out!
Uploaded by
Hassan Khafaji
Requires Android
Android 5.0+
Category
Report
NAIJA FM NIGERIA
5.7.6 by Megalectrics Limited
May 8, 2024